Posts Tagged ‘Wey’

Bukky is trying me o!!!!

This Bukky girl dey try my patience seriously o. Anybody that knows the girl should warn her o.
Shey una remember Bukky now? ehen. I no get liver for some certain things but for some other sturvs like person wey wan put sand sand for my Garri i go vex o.


Fake security suite removal |
Powered by WordPress | Cheap at&t cell phones for sale | Thanks to Sprint online specials, Video Game Music and Car Insurance